2024-08-18 21:26
Cow wey no getti tail, na God na him dey help dey drive fly
Because I no get again, na so you come dey look me with one eye Abi?,
And you dey laugh me Abi?
You don forget sey one day na one day, day go break for me
I no go beg for cake, Believe