2024-09-05 08:51
Haa
Data Tun Ti Finish, Nawa O
Na How Much I Go Take Do Subscription Wey Go Last A Month / 2 Month On Glo / Mtn Network? 🤷♀️ Abi There Is Another Way Or Network Wey I Never Discover Ni?
My Phone Dey Chop Pass Me Wey Get Am Self This Days 🙇
Sebi This Data For Allow Me Do Wetin I Dey Do Finish First 😒 🙄 😑 😐 😕