Threadser.net
數據
關鍵字
功能建議
Following
Threads
Login
串文
串文鏈結
2023-07-22 06:26
I beg watin de occur self, why traffic no dey Lagos again😨 Omo me I don de fear oo Abi na rapture 🤔 Make e no be like say God don de comot him people stylishly ooo Ha!!! 😣 We need our traffic back Oga BAT🙇🏿
讚
回覆
轉發
作者
V.O.D
lumie_vod
粉絲
串文
54+
讚
回覆
轉發
24小時粉絲增長
無資料
互動率
(讚 + 回覆 + 轉發) / 粉絲數
NaN%
回覆 (BETA)
最先回覆的內容
發文後
用戶
內容