2023-07-08 17:35
Chai! Eyin threaders, E gu everin ooo.. How unu dey today? Omo ayaf nor threaded natin today! Not one needle sef.. 😂😂😂.Let's see sha🤔.Maybe before midnight. Make una dey try interact with people content sha😌. Don't lerrus bring all that wats app monitoring spirit behavior here o. #AwonTiPresentButNotVisible #AwonTi InvisibleButThere🤦. Stopeeeet Mai frens😂😂😂