2024-10-13 07:22
Nelly: Abim no wan address this issue at all because na their opinion. Them no talk am for my front you get. Na Wetin dem discuss for closed doors. So I no dey there when they discussed am. So even as Ebuka asked the question, I was like really. I bin think say we be guys ooo especially the guy own. So that day after the life eviction, he (Shaun) just dey pursue me around like fowl
Interviewer: Do you still consider them as noisemakers.
Nelly: Yes.