2025-01-09 08:01
Egungun, you sef know say that guy deserve hot slap but you no wan tell am the truth...
Big Wiz wey help am...Dem be family?
Person wey no be him family don help finish, now he's coming here to advice people make dem no help who no be there blood..
Nonsense...